Prada
@prada_again
Brand influencer🇳🇬 Just that easy going boy that love to catch cruise and share memes😊
Person just play VDM song for portable bar, na the matter we dey settle since 😂
The more I WORK ON ME, the easier life becomes. It was my fault the whole time.
It requires a a special kinda strength to let go who your heart genuinely loves.
Sometimes your life go wan spoil, but na you no go gree 😭😭😂😂😂
Be like na the rock wey God tell Moses make e use rod strike be this
You wey your account balance no fit buy knife sef wan cut off😂
don't be fooled by what we post here. when we switch off data we seriously pray for our lives..
You don greet everybody good morning for twitter But your papa and mama day get issue with you cos you no day greet them…awwn away training
E get the way burial rice go sweet ehh, for a moment you fit forget who kpai 💔😂😂