🅿️resh Ⓜ️illi
@presh_milli3
Artist🎨
Sunday rice you no see chop,till this time you never still chop even this night food never sure hmmm bro I pity you If them later admit you for hospital because of ulcer na then you go get sense,werey no use empty stomach do influencer,your 1k,2k followers account na money ,dm🤝
Anything fit happen sha
Person wey dem go later sell go Ipswich, na them sell Heaven give us o, them go sell better go buy rubbish
Learning Chinese is easy "Her shoe shall shine" Now read it backward😅
The system is not even in nigeria 😭😂
this is impossible in America😭
can easily make 10k in a month just off a crazy dream i chased, insane.
Ah which kind soap I come use bath like this? Set awon Ayo Balogun 🤲 I'm so grateful. FC then now and forever. I'm so grateful SBG 🤝❤🔥
I know say I dey ban but if you see this, Run it up for him ❤️🦅
Please 🙏 let's take @jorgedarek16 to 4k followers Cc: @MunachiRic85073 ❤️
If i enter 4k this morning i go do giveaway 🌝
Who Dey awake make we sharply follow each other I’ll follow back asap
I don’t know why I got over 18 requests of guys who are not even following me shooting their shots in my dms . Leave me alone before I screen shot your dms and curse you out .
They were and they’re going to be the last generations of grandparents who sneaks money to their grandchildren
Give 5k to 4 lucky mutuals > drop account details Give a shoutout to 4 lucky mutuals > drop your username
To see church wey get free Wi-Fi these days ehn, u go need strong connection