เผ๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐๐เผ
@Young_kelvin47
๐๐ซ๐ฒ๐ข๐ง๐ ๐ญ๐จ ๐ฆ๐๐ค๐ ๐ฌ๐๐ง๐ฌ๐ ๐จ๐ ๐ญ๐ก๐ข๐ฌ ๐๐ซ๐๐ณ๐ฒ ๐ฐ๐จ๐ซ๐ฅ๐.
99 days for the thief The remaining one day I go use am chop Wetin i thief from the owner ๐๐
Follow me now for a quick follow back , connect with the reposters too๐ฉท๐ญ๐ฅ
None of my family members dey call me again abii Dem don do DNA test behind my back ๐ฅบ๐
ladies that take lacoco >>>>>>>>>
The idea of one person being able to affecting your mood seriously is quite scary.
I might have lost my way to church but I will never lose my faith in God.
We shouldn't be doing this keh? After I don buy you rice?๐
Bomb small Block two girls Smoke Igbo Check rate Shout blood of Jesus ๐ Block another 2 girls Continue bombing ๐๐
Your ride or die,ride me yesterday I wan die๐ญ๐
With the look of things I fit enter relationship before this month go end๐
Ur Xr fall u Dey Shout Jesus๐๐
Hooks wey I wan advice. don dash me 50k God bless your hustle my sister๐น
Omo is like 10 commandments too small Because the bad things I dey do now no dey 10 commandments
I would rather trust a car that has no brakes than trust a woman who still keeps her ex-boyfriend number on her phone
Sometimes all you need is heartbreak to get serious with your life ๐น
As wire Dey hungry me hunger still Dey wire me๐น
Any argument way go lead to "see the kind phone way you Dey useโ na him I Dey find ๐
She say no be her toto Dey smell say na her pant๐ญ๐