Sam.O.
@jorgedarek16
|post entertaining stuffs | stick-to-itiveness.|
Oluwa, gbogbo owo ti a fi ṣe tẹtẹ lálẹ́ oni, jọ̀ọ́ jẹ́ kí a rí èrè rere rẹ lọ́la àárọ̀. Àmín.”🙏🙏❤️ Na you know if you no understand yoruba 🫨
Them go show me screenshot from their opay i kuku get two phones you think say you dey wise 🤣😌
Me wey don quick delete my own ? 😂
If you like lie tommorrow say you never collect i kuku see everything i don screenshot am sef 😌
Don’t worry i know my active followers Tomorrow i go still share give una wey no collect .. why una dey panic on my page no naa 😌
Drop aza under this post so @Bigpay_01 and @FineBoyEmmy7 can pick Randomly 🙏
Credited @Bigpay_01 also 50kpa I still later share everything 🤣🤣
Credited @FineBoyEmmy7 50 kpa He will share as planned Remain big pay make him Come online
Make i find person share the 50 because i fit go do pass 50k like that 🤣 oya make we do am like this @Bigpay_01 you go share 30k @FineBoyEmmy7 you go share 30k

Na my dog oo 🤣 i no attend to am since morning but this weekend big bag coming by God’s grace
Ahhh imagine say yuu play early nah bomb ooh!!!
Man just too free and straightforward don’t worry I still dey owe u two opueh
I no fit lie for una naaa .. 120k sef no bad
That small money fit be Mili like that omoh when me sef go start to dey call Mili token 😞
Omo chai i been don dey think say debit this week ehn don too choke .. even tho na small money i still appreciate @pbtips_ It will boost my morale to find more

Be like I boom For here ooo i played sha late 🤧
Friday 2Up &1Up combo 400- 37ZS7FZ 50- 37ZSBCM 5- 37ZSLKL #Bet9jaCode
Good day everyone I’m currently looking for a legit online job or remote work opportunity to survive this tough period. I’m eager to learn, work hard, and deliver results. Please help retweet, my next opportunity might be on your timeline. 🙏🏽🙏🏻🙏🏻💻 #RemoteJob #OnlineWork