IBRAHIM ❤️
@Brymosmith4
wizkid fc 🦅❤️ Manchester United 4LYF ❤️🥳
Thank you beautiful people for keeping me company. I had the most amazing time interacting with you. Unfortunately I need to retire to bed and y’all should do same. We pick it up again when day break. Y’all are a gem 💎. Goodnight sleep easy.
Every follower is a blessing 🙏🏽 4,000 souls connected through words and light. May we continue to grow in purpose, uplift in love, and shine together. Thank you for walking this path with me. 💫 #Faith #Gratitude
You be real gee send aza
I never talk wetin go make Sam dey emotion press me money before na to dey use am catch cruise i sabi lol my life don 5ive 😂😂😂
Send aza for 20k God no go shame us
Your throw back na my lifestyle now at the age of 23
To come sleep 😴 con hard as @jorgedarek16 never hit 4k followers 😔 😟
No be small.. sha 🌝🤣 ko easy all na still story
This Egbon too don suffer 😂
Can you just imagine ? Even dogs deserve to eat the crumbs from the masters table…. Read your bible Everyone deserves healing, wether rich or poor
Fuck ego! I'm following every Manchester United fan that likes and RT this tweet. Must be following me too
🤣 from my head you no go believe sha
Big Sam abeg where you for dey see these videos so? 😂😭
Thunder fire your yansh there😅😂😂
Thunder fire your yansh there😅😂😂
When you go credit my Aza for the first time bro
When you go credit my Aza for the first time bro