PBTIPS ♻️♻️👀
@pbtips_
CC/ Tipster ADS & PR: [email protected] Telegram:Pbtips001 #WEB3 WORLD CHAMPION 🏆 💙
X74 in the bag after series of Cut 1 ✅ Congratulations if you played We Bless God! Now let’s go on a crazy run Join Telegram: t.me/PBTIPS Share you winning slips in the comments
1k - ZKTB6M 50- MEQ4CX
This is him Dem ask am why he no dey work, he say he no dey work say na only where party dey he go like Where he go collect Mineral & food😂😂
He get one man for Ibadan he no get job, na only place where dem dey do party wey free food dey he dey always look for No party wey he no dey go Person say he don sabi am like that since 2003 when he dey sec school😬
HP Elitebook 840 G5 | Core i7 8th Gen | 16GB Ram | 512GB SSD | 14-inch | Touchscreen - 480,000 FIRM HP Elitebook 840 G6 | Core i7 8th Gen | 16GB Ram | 512GB SSD | 14-inch | Touchscreen - 490,000 FIRM ☎️/Whatsapp:08139446514 📍 10 Oshitelu street, Computer Village Ikeja Lagos
🔥Deal of the day 🔥 UK used PlayStation 4 FAT 15 games installed ( FC25 inclusive) With two controllers and accessories Going for just 250k only First come, First serve offer 🔥 ☎️/Whatsapp: 08139446514 📍10 Oshitelu street, Computer Village Ikeja Lagos
How many UCL goals for ABAMO?
Mbeumo scored more last season than his career goal
This for €65M
🚨 𝗦𝗨𝗥𝗩𝗘𝗬: Mbeumo for €75m or Madueke for €55m, what's been the better deal?
🚨🔴⚪️ Atlético Madrid keep working on Renato Veiga and also called to be informed on David Hancko situation. Hancko was top target already one year ago and Atléti have asked about him again, as @ADnl reports. Al Nassr deal can collapse at signing stage, Atléti are attentive.
Una wan Hala enter market like this.
🚨 BREAKING: Real Madrid want William Saliba . @marca
You can bring back two of them in their prime — who would you pick? Lampard Kante Ballack Fabregas
Broo this man Ahh I get story about am In 2016 or so A church took us on a camp activity in Ogun state. Bro I saw this man there begging us for money Came back to ibadan that same period and still saw this man in U.I begging for money I was confused and not sure if he was the
The one. Now fast forward to like 208 or thereabouts I was already in unilag You won’t believe I still see this same man begging That’s when I believe he is the same person. He was always on white then. He would dress well and start begging Na Interstate BEGGER the man be
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Broo this man Ahh I get story about am In 2016 or so A church took us on a camp activity in Ogun state. Bro I saw this man there begging us for money Came back to ibadan that same period and still saw this man in U.I begging for money I was confused and not sure if he was the
I sabi this guy die, he walks the length and breadth of Ibadan looking for where there is party, some times he beg for money also he can speak Igbo and Yoruba fluently
I don sabi am since 2010, e dey come my mama shop to beg for food coz my mama dey sell food then
So, the " no food for lazy man" gimmick just died a natural death.🫵🏾🤣
This is him Dem ask am why he no dey work, he say he no dey work say na only where party dey he go like Where he go collect Mineral & food😂😂
How he take survive Covid
This is him Dem ask am why he no dey work, he say he no dey work say na only where party dey he go like Where he go collect Mineral & food😂😂
Plenty people sabi am He popular pass Oyo state deputy governor
E b like say i sabi am kind of for ibadan
He get one man for Ibadan he no get job, na only place where dem dey do party wey free food dey he dey always look for No party wey he no dey go Person say he don sabi am like that since 2003 when he dey sec school😬
I am so excited for this Xavi Simons potential transfer to Chelsea Him & Cole will cause problems for opposition defenders
Good morning chief. Thank you for yesterday. It really went a long way. God bless you steadily