BeLike Gbélépawo 🦅
@_damhii
Your secret is safe with me. Standing On Business 📥 B.Eng 👨🎓
if dem throw N50M billing come your way, na you go break up the following day 😂😂💔

the world don really spoil beyond repair. we go just dey manage anything wey una count as norms
WELCOME CiDAR Africa’s ARTISTE OF THE WEEK🤩🤩✨✨🧡 @Kunmieofficial (Arike Remix) @Lojaymusic (Tenner) @callmemisterkay (Pick Up ft Darkua) @TheRealOGMage (Cast & Bind) #poweredbyCiDARafrica
💋
Simi mixed my vocals on coco money, iyawo mi atata! ❤️
this girl carry yansh go show off for shrine ke 😭😭
Abeg what is going on here?😂😭
na God know oo, maybe na Cyber Truck she dey expect
Which car she Dey expect before?😂
Hi,
Hi , my name is Christabel and I paint on mini Canvases 👨🏾🍳
see the way she run go meet her man 😂😂💔
No greater feeling than this, you just know he’s so proud of her 🥹
No greater feeling than this, you just know he’s so proud of her 🥹
i no know who’s more curly between her bone straight and her leg now
This one na lapo or Nepo? 😂