Johnetus⭐️
@dfw_johnetus
pray for grace, pray for swag. gnf @mancity
If you like go dey dull yourself.
“Fine boy tax” Una Na for secondary school that rubbish dey end. Do mistake no guide first
wetin she mean abeg ??
So for your mind, na only your team your player dey play for? 🤣
Your fine boy charm drops 80% after secondary school, the remaining 20% fades by 100 level,better start hustling, babes no dey look fine face again. 😂
“Fine boy tax” Una Na for secondary school that rubbish dey end. Do mistake no guide first
“Fine boy tax” Una Na for secondary school that rubbish dey end. Do mistake no guide first
When we sign a rb, Premier league should just hand me my trophy asap.
🚨🔵 EXCLUSIVE: Manchester City agree deal to sign James Trafford as new goalkeeper, here we go! Deal in place with Burnley under value of £40m buy back clause. Trafford said yes to Man City as Pep Guardiola wanted him. Newcastle are also informed about Trafford’s decision.
my biggest toxic trait is i know how to love but i don't know how to believe I'm loved.
Omo tiakola mahn, you no need sabi Wetin him dey talk. See melodies jesus
The World Of Money. #BADMANGANGSTA
Hand don meet me for this life dawg. I remember the first time my guys carry me go ball for lekki,as I reach mainland back I sick for like 2 days,my body been no dey used to that life.
I sabi sing before I no sabi sing again May it not be our portion ooo👏👏
The World Of Money. #BADMANGANGSTA