Provii 🚀
@provii8
Cruise, bants and Humor | Football⚽️. dm for ads and promo💰| 🎵| Crypto
Una sure say this juju get repercussion so? I just Dey enjoy since
See as Wizkid Dey list names of all hin pikin, burna go just Dey vex

Wizkid go Dey hin parlor Dey type Biggest, but to sell out stadium na wahala😂🤦🏾♂️
Yarlo right now staring at davido’s tweet but can’t reply 😂
I just dey happy like Mumu 😩 I go sell ticket to this wedding aje!
Davido brokesħame Yarlo come block am join Lapo pikin no see life come 💔
Hate yahoo boys online, demand wig of 500k and iPhone of a 1m+ from a 24 year old boy. 😂😂
The dumbest women are the ones who date or marry yahoo boys! I have always said this, there are some low life you shouldn’t touch with a 10 foot pole as a woman! Yahoo boys is one of them!!