SlimDaddy π³ββοΈπ³π¬ π¨π¦
@ikonohElijah
Akwa ibom π» Man utd
A woman that truly loves you, will not ask you for money π₯Ίπ
Na today I collect your number and na today your cream finish π₯Ίπ
Some babes prefer seeing their man on TV with Boko Haram than with another girl.
E come be like say nah phone we come this life come press ππ₯Ί
Checking on my mutuals Good evening... How are you doing? πβ€οΈ
With the way things dey go now, if care is not taken na mama go later make us proud π«πΉ
If you sabi how little you mean to some people, you go just rest π₯Ίπ
Good morning friends of Slim Daddy π₯Ήβ₯οΈ
None of my family members dey call me again abii Dem don do DNA test behind my back π₯Ίπ
I'm fully Back now where are my mutuals? π₯Ίβ₯οΈ
30 days T0T0 Fastingβ¦13 Days gone and Iβm still standing strongπ¦Ύ
Na me write exam....na my Papa dey wait for result π₯Ίπ
I go gather 12 new followers during the day, Elon go comot 24 during the night πOmo
Zealot is louder abeg And the battery is top notch
School is after my life.....abi nah u be olodo ππΉ