Šåm Ñelson 🖤🖤
@samnelson001
An Optimist. A proud outsider 🦍 DM for Ads and PR 📥 @manutd
I might have lost my way to church but I will never lose my faith in God.
If your lifestyle no fit make your mama proud, e mean say you dey do am wrong. Make hustle sweet, no make am wahala! 😜💃🏽
To avoid disappointment, expect nothing from nobody.
Omo I Dey read on empty stomach how I wan take pass dawwwg 😭😔
You don’t get over trauma. You learn how to carry it without letting it crush you.
GN, blockchain crew! 🌙🍵 Let’s crush it this week with @tenprotocol’s wallet breakthroughs and @Elympics_ai’s AI-gaming takeover. 🎮🤖 Stay bullish, stay true! 💥 #CryptoVibes
Why my family things dey always different 💔 My junior sis dey do sign out tomorrow come dey bill me money for white polo. Person wey get boyfriend o No be other people sister dem Dey do money cake for on their sign out??
That year wey I buy bicycle nobody congratulate me sha so this time we go higher. If car no work na powerbike we go buy 🙏🏾
Dem deh always talk say watch who you call your homie Na today I just believe am We deh house together for 2 months now We gather deh drink garri and you kept analyzing You talk say na for future purposes Till I saw mistakenly saw $4,960 in your meta trader
“Babe go deeper” I tell you say I carry extra gbola for pocket?