Skinny Seyifunmi ๐
@SeyifunmiCFC
Grandma โค๏ธ. Chelsea, world champions๐
After 4 years, this follow- come adapter don later blow๐๐
Most of the girls i like in real life,i don sleep with them for dream ๐คง๐
None of my family members dey call me again abii Dem don do DNA test behind my back ๐ฅบ๐
Appreciate those things that matter in your life. Good night, guys๐
Let the woman who sends money without being ask be praised in the gates, for she has done what many sisters fear to do ๐
You no go sleep now until dem tell you โI think we are forcing thingsโ ๐๐ถโโ๏ธ
Na me write exam....na my Papa dey wait for result ๐ฅบ๐
I'm fully Back now where are my mutuals? ๐ฅบโฅ๏ธ
It served 3 phones during its time๐๐ค
After 4 years, this follow- come adapter don later blow๐๐
"Stay away from my girl" Omo blood you go need kpai me oo cos I no dey leave anybody ๐๐
โYou sef no smallโ Person wey know say hand day meet you