Orni🍂
@Meetrichy1
Topboy, Manchester United, GOE, Cruise,🍃 🪖
People thinking it’s not possible to live on 10k for 28days dey muzz me.. those of us wey no get allowance for university days sabi say na werey we use port am. Anyhow, anyhow man must survive. 😂
spend 90k in 2 days spend 10k in 28 days boys are performing magic 😂
I for like say my mind but Una go talk say I don go sm0ke again.
God gave you the vision, now give Him your discipline. Heaven invests in doers 🙏
If robbers burst my house now If them see how grand be,them go still press me money
If your babe send you "I love you" around 2am, no worry them don chop am 💔😂😂😂
We will soon begin to experience the best seasons of our lives ❤️
Naso una go dey look until fireboy turn lyta ba, Una no go help am stream him song 😳
thank God say i save throwbacks,cus how i want take prove to people say i enjoy life.
Before you become minister of enjoyment you go first be minister of work
I fit fight Tiwa Savage because of skepta oo don’t crush on skepta jhur 😢
If I lock up on you, lock up on me too bro, make we no stress ourselves abeg.
Crypto wey suppose free man from thinking don dey put man for thinking. 😩
Stop brushing your teeth everyday nobody is going to kiss you. You are just wasting toothpaste😂