EMA
@emadeyforyou
(na mumu dey take Twitter seriously) •ᴛᴜʀɴ ᴏɴ ᴘɴ •Dm for Ads/PR 📥: [email protected]
if you fit run very fast in the dark with heavy load, dm work dey for you 🙏🏽
Nothing’s as attractive as a man of his word. No drama, no excuses, just follow-through!🥺🥺
No be to dey relationship….Your man don call you today???Abi he’s not the calling type
My mama ask me wetin be all these F wey dey my result... I say na First class.😂
Incase you're going through a lot, just be patient, you go soon kpai 😂

Women will rather share a rich man than keep one faithful average man all to themselves. They don't mind sharing as long as you're rich.
Tbh, some of you are not loved at home, because why you Dey help your boyfriend mom stay for shop?😭
I remember when I almost took an oath with my ex, by now I for dey Onitsha main market dey pick nylon 😭😂
Make I pay 100k so i can be added to your private snap on Snapchat, as per you dey shoot movie with CGI effects 💔😂😂😂