B💓E💓L💓L💓A
@MaryMichae79895
foodie type/ influencer ❤️/ GOD FIRST 🙏 22/03/2024🕊🕊
In a relationship, If money determines value, then loyalty should be optional.
I can't date a guy that sag but your own chest dey sag ashow 😂
Since Nursery 2 that I recited good better best Omo I never rest 😭
Once that hunger reach level wey you day off cloth cos of heat and you off the song wey you day hear Walahi you don day near to d!e,na the final stage of hunger be that
People wey i promise money by now go don dey talk say i no be man of my words.
"Your shoes are so fine" Normal people: Thank you 😊 Nigerians: na 100k i buy am 😂😂😂
Do you get second hand embarrassment when someone is being embarrassed or its just me
True heartbreak is working hard all your life, only to end up marrying the wrong woman.💔😭
I like how Una slow down for marriage this year. Una almost kill person last year with "save the date" 💔😒
Alright guys. See you people later ❤️ More engagements to come in the afternoon.