Joe
@Joemarcu1
THE VOICE 🔊
This guy dey oppress me with beard sha, he talk say I no fit enter heaven because I no get beard. 😂 No be your fault sha, na coz my barber dey always cut my beard. 🫵🏽😂
If portable get sense, he'll make use of this em beef with VDM to come back again..... na the best PR for am be this Ajeh
I just wan build house buy everything put, lock gate from outside climb ladder go stay inside
The way some people dey hustle to buy iphone this days, like sey na the phone go take them out of poverty 😂😂

I really don’t know how y’all do it, but if I don’t like you enough & bond with you, there’s no way I’m having sex with you. NEVER!
I give myself target this year buh be like say the year sef target me 😩💔
As an adult, do you still get scared after watching a horror movie at night?
Even though God put me inside a poor family/country at least he for increase my hunger endurance rate 😭

Apart from MEN and EXAMINATION What else is very stressful in life ?
colos dey and food still dey,you say god nor dey for us? burst my brain.😎
Deep down, you know exactly where you stand with someone. Hope blurs the lines a bit but, you know.
Na Wetin I Dey do ❤️ Follow me X fam, Ifb immediately Let’s connect!!!
Hello @dwavejunkie thank you for following back 🙏😊
Can never be my country's Almajiri feminist.
Gucci Mane’s wife, Keyshia Ka’oir, says Gucci doesn’t have to do anything but shower & music because she takes care of everything: “It's not because I have to, but because I enjoy doin’ it. I don’t want him to worry about the bills or what he gon’ eat”
Follow @abeeoulah guys... She's active, engaging and supportive... You really want to be a mutual with her.
My people 🧡 Let's take @abeeoulah to 3k. Follow her and comment 'done' for a massive shout-out later this evening.
Go visit their customer care 😂
Dem send me 1k Opay get mind credit me N975.00 Opay una go ask God for water him go give una Aboniki Balm💔😭😭
Blessed are those who follow me for they shall be followed back immediately