CHRISSY_RG
@CHRISSY1RISTY_
BIG CHASER AGENDA NOT FACT TROLLING NOR DEBATE
Bad boys If 2k is not too small for you Follow me and drop screenshot with aza for 2k..❤️🫂
Went to visit my cousin in UNILAG. He's in 100L, only to get to his place to see a 400 level babe preparing vegetable soup for us. Just guide them no really get spec.
Person wey no get work just chop for my front just now bruh 💔
Quick question for the ladies, If your working class junior brother sent a babe ₦150k to ‘lift her mood’ What would be your reaction ??
mummy no vex, i later follow them do yahoo🥹no be small hand deh touch me
Na Shawarma i dream about yesterday Today, na Garri i dey dream about Omo i just tire😔💔
Sad reality be say If you no hustle now na so your pikin sef go dey bomb for future 😂
Pikin wey you beg from babalawo you go name am Emmanuel(God is with us) abeg which God?? 😂😂😂
E no matter weda you no dey smoke Cana or drink alcohol, you go still d!e with your healthy lungs & kidney 💔😂🤟
Even though God put me inside a poor family/country at least he for increase my hunger endurance rate 😭