ᜰ
@wtfisinfinite
†
Russia banned GMO plants but Nigerian doctors whose only medical experience is written mbbs and tweeting about how they wrote it knows better
Babe go get big stomach but she go dey find guy wey get six packs MMS.
Date someone you can laugh with like an idiot. Love is sweet when you’re not performing for each other.
Nothing really concern me, I just wan change my phone, tear new wigs, pack 100 orders per day, make my yansh dey big. 💖
no do to others what you know say dem do you, you no go gree o.. person dey quick anger these days
My toxic trait? I push people away the moment I feel myself getting too attached.
Never say too much. Don’t let people read your next move. Quiet confidence hits harder.
You won 5 million dollars and your friends shouts out "we're rich" reply in 3 words
ok I just got a vision, your man will start a fight with you so soon, I beg you don't fight back he's just setting a trap against August 1st😩
bitches really be gettin horny over some veins... are u a mosquito
E get as you go broke reach, you go dey fear to wake up for morning