Victor✨
@victorPounds05
GOD FIRST→ 30BG 🇧🇪→MESSI 🐐FC BARCELONA 💙♥️ → JUST FOR FUN 😊
Wizkid 🗣️ >> I no try for that tyla song KEH 😂😂 Wizkid FC 🗣️ u finish am you're the biggest 😂😂 Me: 😂😂🤣🤣🤣


Omo wetin tyla do to deserve this disaster Frm Wizkid as verse!! FC make una hold meeting advice Wizkid abeg this one don pass be careful.
If you be 30BG!! as u don make mistakes go listen to that Wizkid verse, abeg try use 5ive rist ur ear before u sleep 😪 make u nor go deaf 😭😂😭

Omo Tyla carried Wizkid on that dynamite song, so nobody dey give Wizkid advice make e leave. Omo 💔😂
One thing about Davido, e no go ever tweet ... Make he delete am again as baba don tweet e don tweet!! If you like make the tweet affect ur papa he no really send you 😂😂😂😂
Subm!t your handles, Retweet & follow everyONE who likes your comment asap 🤞❤️🔥🔥
You follow me I no follow you back keh 😂 oya try I'm first IFB ASAP 😃
