MIMI😍
@JamesMirac81592
i know like stress,30BG,No bad energy ☺️,Don jazzy pinkin,lover of food 😩
Yes
BBNaija starts tomorrow. Will you be watching the show or it’s none of your business?
😁😁😁
Priscilla shares her pregnancy journey…. Bodied the entire 9 months Omoh 🥹❤️
If una dey scatter marriage una no go rest, since him marry chioma BP just dey increase
Differently gonna leave
To remain for this country na risk, to japa come still expensive 😔
Kini 😒😒🙄,if na ur babe u go rush empty ur account smh
Why my family things dey always different 💔 My junior sis dey do sign out tomorrow come dey bill me money for white polo. Person wey get boyfriend o No be other people sister dem Dey do money cake for on their sign out??
Going back to see my soon Omo she too fine joor 😩🥰
Dammm my mum is too beautiful🥹🥰
See person way him mama carry for 9 month victorrrrrrrrrrrrrrrrr who swear give u tell me fast ,make I go find solution
Are you an eco-friendly kind of girl? The condom in my pocket goes expires tomorrow, so why don’t you help me use it?
😂😂😂😂 @love_ibanga ur man
BABA J the video is specially made you😂 enjoy d boss🤍🐘
She will cheat again 😂😂 and this time she will rub it on ur face 😂😂
Na you sabi.