Ragnar🗡️
@timiaje
Solus Deus scit quid futurum tenet
your mates don score tire for their country. but since 2023, you dey here dey fool. smh 🤦♂️
Opay-8155733256 Password-896677 Make Una remove 20k each Na my log in be that
joseph in the 21st century ??
I once invited this girl for a sleepover, it was just a sleepover and I had nothing in mind rather than just to have somebody by my side. She was a long time Friend of mine and yes she agreed to come. Don't forget I had a girl, it's only that I didn't want to stress her out coz I…
myself and my family appreciates you for following back idolo
2.5k people fvck with kharzo Dee Preciate you alll😋❤️❤️
if u like no guide , nobody go pity you. nothing like karma if them no help you.
Mtn no service ke, but you get network to tweet Almajiri format plenty
Make I go mute this one All her tweets no Dey pass about man, man this , man that ,mtcheew
my aunty dey use style introduce me to her friend daughter lmao. person wey don dey suck me and my guy epon since 2023
That gra gra and gidigbo football once he chop red for crucial match una go tell am to calm, no worry na so we think say araujo good.
You guys be using serious relationship to share HPV on this app,atp i might use my @ so other girls will avoid you alayebaje niyin
You guys be using serious relationship to share HPV on this app,atp i might use my @ so other girls will avoid you alayebaje niyin