david
@davidtwtss
from morning till night pesin go just dey think about “money”
80% of people with faceless accounts are bad looking.
14. What is your unpopular opinion?
haven't seen the most confused weather as this in awhile, e go breeze for 1hour, sun for 10mins
he said “do whatever you want” so i did whatever i wanted. now im single☹️
beat by 11:00, chop by 11:30 to regain post strength, sleep, wake up, beat. cycle.
If you have yansh e go show,no dey stand like person wey wan play corner kick 😒
mfs wake up and first thing they do is go on twitter, don’t even know if they legs work
you go think say you no get active mutuals wait till you wan run a giveaway 😂
How long should a lady wait to ask for money in a new relationship?
Even as you dey mind your business, e dey pain some people 😭😭😂😂😂