softt_touch09🥰💃
@softt_touch09
fine girl 😗
Life so private, nobody knows I have been tweeting from the hospital for the past few days🥲😩
FBI +1 today🎂 🎉🍾 Another 365 days around the sun, thank God for life 🙏😎
I no remember the last time I use my teeth chop meat,na pure water e just they cut😩
When them don get carryover, you go know. 💔
School is scam🧘🏼♀️
You wey no get teeth 🗿
Only time wey I dey smile na when I brush teeth
The only time you dey smile na when you brush na
I know like photoshoot at all I go come they form fake smile and fake laughter 😩😹 it's weird
Who be this one again?? I don taya for una
Only time wey I dey smile na when I brush teeth
All this one una dey talk no concern me I don collect my first blitz curler 😂🤲🏼pray for com🧘🏼♀️😹

Person no fit help again 🤦 Go ask @softt_touch09 nah your pocket he lift no be you 😂😂
All of una wey carry me when I faint yesterday afternoon.... Abeg I no see my #400 again 😂
All these 90's people on this app go think say everybody suppose don old like em What do you mean "you still stay with your parents" make I come stay with you???
Things dey spoil like this, una dey plan girlfriend's day😒 E n shiere ni😒🤌
Guys that don't drink water till they finish their food<<<<<<<<<<<<<<