Duroti🌹
@stubbornranty
Just a student navigating life, one relatable rant at a time 🥱
Person go dey engage you, you no go return energy. what's wrong with you??
to everyone carrying a heavy heart in silence . you are going to be fine
Juma juice and Priscilla don born?😮 Mo wa shocked😂 Congratulations to them🌹
Abi one side dey wey people dey face wey I never face pray ni, because😞
Things dey spoil like this, una dey plan girlfriend's day😒 E n shiere ni😒🤌
Forex I no Sabi Crypto I no Sabi Betting I no sabi Work I no get Which Kain life be this 💔
#Aridincore
I no fit rate you if your papa dey present for your life
"I can't marry a man who's a good father" DJ, play me satani Oluwa ba e wi!
Abeg oooo........ Who dig this pit for me? Who dig this pit go fall insideeee
Stop trying to be the main character everywhere, it's not always about you. Relax!
So you were looking for marks You missed the test You missed the class You didn’t do the assignment You even argued with the lecturer And with the audacity the Lord didn’t assign to you, can I get an amen? You chOOse... to expect 70/70?
First to do o, last to do o, anytime I do, e go pain you like mad!
Do short people also start their stories like "when I was little" or they just say "as I am today"??🥲😂
First, I don't cheat. Secondly, when I love, I love completely. Thirdly, when it's you, It's only you.