SEUÑ
@YKoluwaseun9
(na mumu dey take bant seriously) •Dm for Business 📥[email protected]
Leave for football contents for @Utd_mrabiu00. 👏🏽 Fołlow my bro he active with steady giveaways.
Una sure say this juju get repercussion so? I just Dey enjoy since
Once the donation complete, if Baddy wise make he carry the 20m stake 2 sure odds take multiply the money.
Una don carry relationship matter go meet Carter Efe wey be real life mad man 😂😂
Wizkid and osakpolo dey drag Biggest, Burna dey IG story dey explain.
Davido brokesħame Yarlo come block am join Lapo pikin no see life come 💔
Na this baď character make Burna give am 5ive hundred for ghana

Thank God that guy no get quarter of Wizkid achievements, This app for no contain us.
Make i go recharge my starlink, Be like Wizkid and 007 wan enter kitchen.
Na Davido first find trouble, once Wizkid drag him and e family now, e go għost Twitter for 1 week again