BIG JEFF🎶🗣️🔥
@jeffshocker
MUSIC ANALYST From beats to lyrics, I dey give you the real gist.💯🎧
Calm beat. Deep talk. Wicked vibe. “One Condition” dey press neck silently @DJ_TUNEZ x @wizkidayo x @Folapondis una cook dis one😩🔥 #OneCondition #vibe #NewMusic
HAPPY BIRTHDAY APALA KING❤️🎉
Grateful for another year of life. 🙏 🎉
Ayọ́ ni man! Oya, gbé Igbo mi na, joooooor!🤣🐊🦅
Wizkid no dey use him igbo play with anybody 😂
If this guy analyze your song for you, you go think say he dey inside the artist head.😂 One Condition.
I swear, I dey just tap into the frequency. Music no dey lie. 😂💯
If this guy analyze your song for you, you go think say he dey inside the artist head.😂 One Condition.
Your joy na my fuel. I dey grateful, always. 😂🙏🔥
This guy dey always gimme joy😂😂😂❤️❤️🔥🔥
Shey u say u wicked,,show me!!! “Omo sexy lady soco wen u Dey ontop”… chai I don crace😂🙆♂️
Calm beat. Deep talk. Wicked vibe. “One Condition” dey press neck silently @DJ_TUNEZ x @wizkidayo x @Folapondis una cook dis one😩🔥 #OneCondition #vibe #NewMusic
One Condition” dey enter my head abeg. Fola voice too sweet, Wizkid smooth as always, and DJ Tunez no miss. Clean love jam. I don put am on repeat. 🔁🔥🔥 #OneCondition