Arthur🇳🇬🇬🇧🇸🇳
@AjMachalaa
MORAYO OUT! https://wizkid.lnk.to/morayo chelsea X Ronaldo.
Omo see countries wey Wizkid and Tyla song Dey chart.
“DYNAMITE” — Spotify ‘New Music Friday’: #1. India (NEW) #1. South Africa (NEW) #1. Kenya (NEW) #4. Japan (NEW) #6. United States (NEW) #6. Canada (NEW) #6. Norway (NEW) #7. Philippines (NEW) #7. Vietnam (NEW) #7. Korea (NEW) #7. Iceland (NEW) #8. Netherlands (NEW) #8. Denmark…
If no be say you don too listen to rubb!sh and your sense of reasoning Igbo and drugs don spoil am, how you go hear Wizkid song you go still open ur fuulish mouth talk say Wizkid no be King of Afrobeats.
Aswear e no get name or names wey una go call wizkid, even if you call am Osakpolo e go still sweet.😂 there are levels to this sh!t. Mr Manyewu🔥🔥🔥
Tyla and Wizkid grace the covers of Spotify’s ‘Afropop’ and ‘Girl On Fire’ playlists with “DYNAMITE” at #3 and #1, respectively.
I just Dey come anyhow 😂🔥🔥
Nah better twosome nah Big Wizzy give us today and we are enjoying it ❤️🦅
Nah better twosome nah Big Wizzy give us today and we are enjoying it ❤️🦅
There is no year that goes by since 2008 till now, that Wizkid hasn't been featured by other artists. Not one year skipped. No other Nigerian artist in history, can boast of this. ✍🏾💎🐐
Wizkid don reach 17 years in the industry as how?😂
EVERRRRRRRR! 🐊🐊🐊🐊
DJ Tunez ! The biggest Nigerian DJ ever !
Opportunity weh davido dey see for dream,Fola don first davido get am for real life ,finally Fola don big pass davido 🙆🤣