Israel
@Israelgharee
𝔸 𝔹𝕖𝕥𝕥𝕖𝕣 𝕍𝕖𝕣𝕤𝕚𝕠𝕟 𝕠𝕗 𝕞𝕖 🌟
As a guy why you go dey wear waist bead, you be idol worshiper? 🫴😂
Them use you as plan B, you dey vex Oya tell me why you be second born for house😏🤷🏽♂️
Any small thing bayii, we are outside ontop hollandia yoghurt and table water wey full your table 😂
Wizkid Tyla Wizkid Fola My man about to serve me hot hot. 🥺🤭
After 4 years, this follow- come adapter don later blow💔😞
Na by this time last year dem tiff my private jet for airport
The last time wey I kiss woman, Ronaldo still dey Real Madrid 😔
You no like hotel me i no like ShopRite… how we go do am fine gal?😂🫶
Babe you’re not happy “was rong” Omo na once this guy off my feelings which one be “how are you filling”
Sometimes when things are falling apart, they may be actually falling into place...
I have got an update for you guys , by 8pm I would share. Be there 🤭