accountbanned
@ccountbanned561
money long infinity ᜰ
Guys 🥲👀are you people thinking what am thinking 🤔




Sometimes greatness just need a little pressure. 😇
What Song do you have on Repeat Currently ??
Why flop why flop why flop 😭
Make industry leave farming for asake joor 😂😂 that idiot no too get sense Why love wey no even popular reach “with you” de enter top 10 as what ?
If you be asake and zino fans as you Dey see my account block me immediately, I hate associating myself with misfortunes set of people
Give me something like this from your favorite discography I go Deactivate and never come online with this account again 🤔in between singe only,…
Give me this. I go deactivate for one week 😂😂
The guy wey seyi clock with , who know his name 👀
Welcome back to naija Loseyi ❤️👑
Na my post inspire seyi 💕👊🏻😭
Both na artist one Dey fortune 🔮 the other one Dey unfortunate 😮💨Afro beat is winning joor🫡
This ratio will love to kiss you too Ratio!!!
I want to kiss you What should I do?