ʙɪɢ ᴛᴏᴍɪᴡᴀ⁷𖣘
@maghzy1
yooo!!!!! music 🎶 knows 👌 no 😌 bounds----- top member culers ❤️💙
.@seyi_vibez your papa 😭🥹🥹I love you die
It's That time of year again 😂😂 @seyi_vibez 😭😭🫡🧎♂️🧎♂️🧎♂️ Pls drop something abeg nau
people with low self esteem 🙃; I h@te them so much I det3st them so much they irritate me
aswr you're right
Bro atp this stanship is getting annoying can’t you guys just allow things to slide ??? Ahhhh nawa oo kilode gan gan person go tweet problem e go talk this one problem See if you don’t fuck with anyone soft block am simple than causing useless drama on the TL 🥴
yeah confirmed!!!! he dun wear you boxers for face wazzy snr
Ehn if e talk am you go leave am simple wetin be una wahala jesu 🥴
wetin be this god abeg 😭😭😭 this shows you no even know wetin happen you just dey suck preen go ni sha rora
You guys are always the first to start nonsense cooking and agenda but once e reach una turn una go turn am to another thing see one y’all don’t know is that olabisi dey build him account and dey bag gig una dey put stanship for head
ahhh why you unblock me og??
Asake is set to earn his first entry on France SNEP official singles chart with “BADMAN GANGSTA” ft Tiakola. 🇫🇷📈 — He’s also challenging for an entry on Belgium ULTRATOP (Wallonia). 🇧🇪
wait 3rd day pass first day
.@fireboydml “Dopamine” rises to a new peak on Spotify NG #17 ( +40)
madrid fans are much higher
After barca fans, these loserpool fans are the next in hierarchy of retards
pre billion dollar baby seyi vibez ??? no worry he useless
Watin egbon this egbon dey do 😂 Seyi jor nau 😭
😂😂😂😂
Kenny Blaq did a comedy performance of what a Seyi Vibez and Shallipopi collaboration would sound like — and it was spot-on and hilarious 😁😂
Kenny Blaq did a comedy performance of what a Seyi Vibez and Shallipopi collaboration would sound like — and it was spot-on and hilarious 😁😂
girl wey dey with you as you no guide get another person wey guide think am
he reach seyi vibez fans he turn "you people just say anything" 😂😂
You people just say anything 😭