Daveed
@_declanriceblvc
crypto/web3 jobs
This one go just form rubbish for e fellow fc…Dem go chop am come Dey fool around …he see 19k capacity yesterday but na 5k he talk about because he wan fool others…see how pesin Dey reason 😂
Wizkid too wise ooo, he realize say Davido dey always copy anything wey he do both for album and concert, my idolo leave am make e do e show first. Oya na see the outcome common 5k capacity werey no fit sell out.
You go feed ur fellow fcs with lies and them go Dey run around come Dey argue like fools…when he sell out Hollywood bowl with morayo?
Just a month ago, WizKid became the first Nigerian artist to sell out the iconic Hollywood Bowl this time with his MORAYO album. And for the record, Live Nation wasn’t behind this particular show, unlike the other cancelled tour dates. Do what you will with that information.
NEW LEKAA BEATS & DXTINY 🤯 YOUR MIND FANTASTIC FEAST 🔥
Una need that topic so bad..Dem start to dey edit davido tweets 😂…who dey obsessed now
Hmmmm
How tf does this even make any meaning…how do people reason 😭😭😂…test loyalty like how 😂
Davido cancel show again? Lmao na today? This man no dey tour, he just wan test loyalty. Every few months he go announce date, hype am like second coming… then boom “due to unforeseen circumstances.” Bros we don see the circumstance, the crowd no dey show, and we understand how…
Factory reset! 💫 Kaestyle is that guy always giving us dope quality sounds! “Accelerate” out soon! 🏎️
i don’t think anybody has done anything close to what strei is doing and will continue to do in the scene this is the 2009 bitcoin era of strei now, better buy oo!! open.spotify.com/album/05kIAyW9…
Who is the new generation Omah lay?🤔👀 Strei or Kunmie
DEELA might’ve just delivered the summer anthem for baddies with “Supreme Dee”. 💅🏾🔥 First single off her upcoming Mixtape, “Wicked”. 💽 Video out now! 🎥
Ahh ah naw @OverGood_Boy how u guys defend wizkid ehhn…cus wetin be dis bro…

5v5 HARDCORE POE vs MELODIC POE LADIPOE Vote Below ⬇️🗳️