Zãgreb Werey
@XtraXymbol
Hala Madrid 🤍 x Bologna || Web99 ⚡|| Hustlepreneur 💣💼
Some of una get mind ohhh ~ Yahoo, you no Dey ~ Web3, you no Dey ~ 9-5 work, you no Dey ~ You no hold any single coin ~ Nothing concern you and Pi ~ You no get skills ~ You no get handwork ~ You no sabi book You just wan Dey. You get mind oh!!
Una see the new facebook patterns?? If you like no stingy with your money
Women and filter 😂 You still use am comot perosn tribal marks😂😂
11
You don ever broke reach the stage wey you no go fit afford something as basic as sub? Na that stage I dey rn man.
OF Girls. Dwarf Obsession. Ansu Fati’s regen. REMEMBER, HE’S JUST 17 YEARS OLD & 379 DAYS 🤩🤩🤩
“ I can’t date a guy that doesn’t have a car “ See fan 😂
POV:Cornrows suits you perfectly 😍
E no go ever Better for u Your marriage go scatter🙏
E no go ever Better for u Your marriage go scatter🙏
🚨BREAKING NEWS Manchester United have offered Chelsea Women £100m plus Andre Onana for Hannah Hampton. More to follow…
Aitana Bonmati vs England Missed a penalty and let her country down
Just let the fan go nauu😭😭😭
POV:Cornrows suits you perfectly 😍
You never get car but you dey buy iPhone and hair for babe. You go tey for poverty.