W
Woods👽
@woo_szn
No Be Lie🧸
DM for ads & pr.📩
Joined February 2023
4KFollowing
21KFollowers
W
W
Woods👽@woo_szn · 12 h
You no like hotel and me no like shoprite, make we meet for filling station fine girl.
15
58
235
8
4.0K
W
W
Woods👽@woo_szn · 16 h
Who need space, give am. Who need time, give am. Who need money, no give am.
15
127
417
34
8.0K
W
Woods👽@woo_szn · 14 h
Enjoy me while i'm broke cuz money go change me, and i no go remember you.
5
63
195
9
2.0K
W
Woods👽@woo_szn · 16 h
Once you guide back no pity anybody, do for who do for you and no do for who no do for you.
8
71
220
9
3.0K
W
W
Woods👽@woo_szn · 19 h
The way country be now, if babe tell you it's over na good news oh.
20
231
1.0K
45
17.0K
Woods👽 Retweeted
W
Woods👽 Retweeted
W
Woods👽@woo_szn · Jul 27
You fit dey serious dey bomb make who no serious dey cash out pass you.
61
209
2.0K
47
28.0K
W
Woods👽@woo_szn · Jul 27
“i didn’t ask you to do any of those things for me“ na watin dem tell one guy for my front now now.
13
85
293
12
5.0K
W
Woods👽@woo_szn · Jul 27
"Time waits for no man" Me sef don try make time wait for me Abeg!
3
44
156
3
2.0K
W