OLAMIDE not Baddo🧢
@Hirazzy
Professional overthinker. Love Twitter because everybody judges everybody. Take me serious at your own RISK. YBNL MAFIA 💙SNEAKER HEAD🧢
Who God bless go think say nah by hard work. 😂😭
I wasn’t born to be Rich, I worked tirelessly for every kobo I have today.
If your mama go reach there, make she dey rock Ankara. This agenda no get papa at all. In fact, the whole thing no even relate. 😂😭
To dress up watch Nigeria match dey cost sha 😂 Abeg make person check the rest
E get people wey just get Big Mummy vibes 😂🤣 No matter how them try Baddie up, the mummy energy can never be hidden 😭😭😂
You go happy if your brother walk up to Aunty Ramota? 😂🫵🏾
Funny enough all these people bullying her online can’t dare walk up to her irl
The problem you just walked into on this app no be small matter, sis. 😂😭
11
Our blessings this week will be raw, pure, and beautifully unfiltered.
Only good things are allowed to happen to us Today.
Them say you do all, your body too hot See where you put ball, you wan take corner score. 👑🔥

Werey chase dream enter 40 no make am dey say he Dey do am for fun. 😂😭
😆 I'm doing music for fun 😁 check my profile well 😅 I blow or not. I go still feed my family and friends like I've been doing. The truth is so bitter 😪 we all know, drop ur opay make I credit you money for vitamin c, to make the truth a little bit sweeter 4 you to swallow.
You wey be upcoming artist at 40 self Dey talk 😂😭
@Hirazzy @Olamide your legacy in the street worth more than second-hand bus stop 🚏 ✋️ don't let them play you..
are you happy now ?
When I look into your eyes all I see is your waist
You dey sing pure nonsense, come dey expect make we dance just to collect money abeg, you fit even dance to this thing wey you sing? 😂😭
$10K for whoever come up with a EASY dance for KELEBU. out this Friday! 🔥
You go do photoshot for your birthday 😂😭
Everybody go think say na 1 picture I get.
When I look into your eyes all I see is your waist
if we’re being honest, which quotable davido lyrics can you use as the caption for your instagram feed post? 🤔
Na because of ordinary Twitter bant you dey disturb people for my picture? You no get shame? You for walk enter my DM like a normal human being. E no go ever better for your entire lineage. 😂🫵🏾
Fun fact: No one in the Nigerian music industry is more intelligent than Olamide Baddo.
Fun fact : a person's music taste can actually tell their intelligence level.
No be joke my senator some of the people wey una call to bar together just three weeks ago don start POS business, but you don get your own chamber even before graduation.👏🏾
I carry Grace like perfume