Ojogbon
@talktoojogbon
Kun Faya Kun (Be and it is). PR & Ads 🫶
Funny how people think they can mask their horrible,unsolicited opinion with "I genuinely care about you that's why I'm saying this" Hiannn! vanish with your busybody abegh!
Dell XPS 13 9380 || Intel core i7 || 8th Gen || 512GB SSD || 16GB RAM || 13.3 inches screen || Non touch || Windows 11 pro || UK used 🇬🇧 || #550,000
It's so attractive when people apologize for responding late, or when they tell you they're unable to talk to you, the skill of communication is just so attractive.
Good day 𝕏 Mutuals ❤ Have you signed up on Rivabit to join the wait list? 🧵
going broke trying to use your money to make more money is pain man
Over 30 years on stage and still counting! I’m so grateful.😇🙏🏽🙅🏽♂️🫶🏾 #Legendary #iconic #TooLegitToQuit #KingOfStage
Please you people should recommend hair growth oil or something to grow my hair for me.
Abeg make person help me find that guy wey dey back 😭😭🙏
Ayra Starr and her squad 🔥
What kind of fashion mumuness be this? See as e be like those boys for idi araba mushin
Be like the CWC bonus money nor reach him side o 😔
Hash dey smoke igbo seh 😂 see wetin you use Starboy compare 🤣🤣
What kind of fashion mumuness be this? See as e be like those boys for idi araba mushin
my plug don increase price again, na to call Buju ask am where he dey buy loud for 2k