ππππ π¦
@FreddNova
No bio just Meπ€
Dm if you have any x acct for sale iβm buying asap π°πΈ
E get aa girl go find reach, You go just lose interest π
You don't engage me and you want me to engage you? Oya nau
Is it normal to feel a tiny bit of jealousy when everyone around you is winning but you?
Me when I realise I have to trust a woman to be in a relationship ππ
Which kind holiday dem dey like thisπππ Pedro Caicedo
Which kind rough play be this one Palmer
Even Manhood hard ππ
na adulthood be this oo parenthood never even start ππ
Una go beg for hotspot We go on m for u Una go start dey download film asif say data cheap Some of u r really wicked
Na just phone differentiate them π
Street Almajiri begging Online Almajiri.ππ