IBRAHIM🕊️
@Feblo001
Content creator,memes,Cruise//DM for Ads and PR📥 Only. Follow my back up page 🙏@Feblo002
Your papa Your babe papa Your babe papa,papa Your own papa,papa All of una papa You wey they read Una papa You wey screenshot your papa You wey scroll your papa
If I offend you enter my dm let talk, you fit go post quote make I no know say nah me you dey sub 😂
Sunday rice you no see chop,till this time you never still chop even this night food never sure hmmm bro I pity you If them later admit you for hospital because of ulcer na then you go get sense,werey no use empty stomach do influencer,your 1k,2k followers account na money ,dm🤝
We did it ! 12k followers ! Y’all pushed me, supported me, showed me love. As promised, a bag of rice is coming to my mutuals 😂❤️ Thank you all!
Thank you to my mutuals always tagging me to a business deal, I do not take any of it for granted and I’m grateful to each one of you 🎭
If she no fuck if she no suck, who go pay for her wigs and hands bags