Diamondpeter
@Diamondpeter001
memes||. Cruise lord||. Influencer||. Wizkid vibes only 🎶🦅🦅 Spreading Afrobeats vibes
Y'all kindly assist if U can
Good morning everyone 📢 Please, I need help. My 9-year-old baby sister has been diagnosed with appendicitis and is about to undergo emergency surgery. We just did the same surgery for another sister 3 weeks ago, and I've exhausted all my savings.
U go cry
please quote this tweet with anything make i comot this shadow ban 🙏🏾🙏🏾
As Una no carry Ghana must go, na my neighbour Una de find, e too useless
Oga Rufus fit dey craze 😂 make we still dey think say nah content


My guy cream don finish so nah baby oil wey dey him house he choose to use But I understand the way konji dey do pesin period no good

no place I never waka reach today Omo I no still see destiny helper 😢💔

This pics is for my mutuals that has my Post notification on "I love yall deeply "❤️🫂
Rich man wey dey jand, dey tag poor man wey dey for naija.
@SirDavidBent 😏😏
I like as our landlord no call every body come meeting today if not this goods for no reach us

Thank God We dey alive more blessings seeing clearly angeli Alhamdulillah 🙏
No be who Sabi pass dey carry first Hustle wey buy you t-shirt fit kill you anytime No let seyi vibez whine you

The kind money I dey find now, fear no even let me pray make God no vex kill me😂😂