ADE
@Bad_ade2020
certified FC# BARCELONA FOR LIFE ❤️
God bless you for this 🙏 Abeg help me ask am oo He got dominated throughout and he still get mind to dey talk 😂
So you played twice and lost both times?
Pained nigga Pissing off over a game omo Well chop your Ls sha you and your Gba squad😂
I don’t need retards in my DM ..
Guys please help me drop a like here 🙏 I need this win guys please 🙏
@lordlamba1 how many likes for 100k🤲
See fooling wey dis egbon dey fool😏
Under President Bola Ahmed Tinubu, Super falcons of Nigeria wins Women's Africa Cup of Nations. #WAFCON Thank you, Asiwaju.
Make una help me tag my oga e don forget me 😩😩😢 @Numeuno5
a deal is deal, well-done DM
Give me wetin for game wey you just dey gba😂 Bro go sleep abeg no be by squad rating it's all about sticking to your Playstyle...💯😎
you get sense as you run sha I gast give you that..na to give you hope finish come kill you for the remaining 3..you don escape
I guess I'm not the only one that's less interested in this BBN bullshit 😒