HATER💀
@IAMAVIRGIN8
PROFESSIONAL HATER 💥eFOOTBALL LOVER 🖤 @omah_lay @mancity @barcelonacf @leomessi I know I'm ugly, You're ugly too 👌🚶♂️
Make liverpool bring Wheat in na, why them go bench the best midfielder 😐

Them give you free Bale u dey use am score me blitz Na so I put my yamal and kvaraskelia for both wing 😂😂😂

@IAmDonawon The most intelligent nigga I’ve met so far in the game, love you forever my blood💜 🕊️☀️
PUYOL YOU ARE NOT A MIDFIELDER PUYOL YOU ARE NOT A MIDFIELDER PUYOL YOU ARE NOT A MIDFIELDER PUYOL YOU ARE NOT A MIDFIELDER PUYOL YOU ARE NOT A MIDFIELDER 😭💔
Make ur iPhone split screen first I wan check something 😂
Make I compare my iPhone to android ? God forbid , find your mate 😂
Champions league wey Thierry Henry no fit win for Arsenal, na Kyokerez wan come win am 😂😂 Una dey muze me 😭😂

Whoever is in charge of Airtel's network, I hope you loose all your loved ones before this year ends including your children 💔😤 Only if all these looses are to people who are actually better than me 🚶♂️🚶♂️

