Akinjide Samuel
@Akingsomoba01
Nigerian🇳🇬. Music lover, FC🦅❤ ..Shoe maker👞
Wealthy people and cruise 😂😂😂 Which one be lapo bayi
92k naira That’s what I actually earn monthly o Na lapo dey help me 😭
Picking 14 humans now. Drop aza ✍🏽 ASAP! COYG 🔴⚪ #Gyökeres is a Gunner
We have our man! COYG 🔴⚪
Lobster guy talk say if you eat okra you go Dey go slow in life, why this guy come get money 😂😂
Some of us are not blowing yet, but the content go always speak. Consistency + God = One day e go happen 🙏🏽
My Dog see my neighbor yansh He run go meet am dey lick am 😹🤦♂️ God why!!? 🤣
😂😂😂 Oya who dey Active?
Which kind juju you dey use ooo😭😭😭 Cut soap for me na
You think say na only you sabi English 🤣 Shey because i no wan show myself 😌 Na naija just ruin person plans
Why??even if i give you the money you might not spend it on good thing because that’s “resentment”, inculcate the habit of Good thoughts and heart ❤️ it brings goodluck ..
Still pained about yesterday sha Good morningu brr @jorgedarek16 hope u good
I gats do my chores before doing anything on my phone except the text is urgent ‼️ As some of my fine female followers no wan come help and chop 7&half banana wey get grace 🫨😹