Baba of Ph (Black Gaddafi)
@thewatersideboi
FC🦅/ CULER💙❤️/PH BOI/KALABARI PIKIN/FOODIE/MESSI🐐
this snake really saw me and never bothered to bite or run away..
Trouble dey o! My babe’s friend yansh dey win my babe own for competition 😂 Make I no talk too much before I sleep for couch tonight!
Imagine say person throw phone to Rema on stage for video and the next track he wan perform na “I Dey match am”
“You are so quiet” Oya no vex play beat make I Dey rap
Benefit of having small preeq, e no go reach where infect!on Dey
If you be girl wey dey wear baggy clothes, i no fit rate you
I no wan suffer any girl, if I don guide I go get babe
I've hosted two mega events in the last seven months This next event will be an absolute explosion...at a different stratosphere! This will be the biggest gathering of football fans on the City August 10, 2025 Mark the date
Get in joor, thank you all. Still connecting guys
Can I hit 1.5k followers today ? I will follow back permanently
You no wn pay me money you dey owe me but you dey chop chicken pepper soup. Okay na.