SMILE NSNV
@smilekidz0001
thy till kingdom com 🔥🔥🔥loseyi
Since giran leave YBNL I swear him lyrics no clearly again I swear make He come muyeez go give am better lyrics 🔥🔥🔥
I don’t know wetin wizkid and fola go bring but @fireboydml do well but if baba change beat now and sing chechecheche una go patronise 🔥🔥🔥fireboy melody make me highl
I swear make seyi burst everywhere right now with just one single 🔥🔥🔥🔥 @seyi_vibez
Make una leave seyi and Asake go bant Kodak 😂 this one fine but him wallet na fire 🔥

I never regret that I choose @seyi_vibez as my favorite I swear . Seyi good pass Drake but we never ready make baba get one feat with Kanye first 🔥🔥🔥

Seyi vibez vibez buy shoe 👞 but na erudict dey damuuu dey google price up and down . Seyi no be ordinary human being kudos to you fujimoto 🔥🔥🔥#fujimotoiscoming
i want seyi to be the one singing at my proposal idc Me: *enters “this cana gbe mi trabaa “ Me: omo Butter do me daada, gbemi traba gbe mi traba, hoody father Gbemi traba. then I’ll look at my babe , I’ll look at seyi, I’ll look at my babe, I’ll look at seyi, I’ll then pull…
Make the other guy try am mama new born no go see good chop again 😂
Seyi_vibez shoe🥶🔥
SEYI GRAMMY IS TOO SURE i dey feel am 😍😍 just Drake or beyonce Featuring remain
PLEASE 🙏 SHARE AND REPOST I WILL COMPLETE THE LYRICS 🤗🤗🙏🔥. @Olamide @Rybeena_ @Muyeez_baby @seyi_vibez
The day you start show wise man , almost 85% woman’s no go like you 🖼️🖼️🖼️
BATIÈ SARE ATI WIN dey for Uk since two week ago no tour successful 😂😂😂 even Drake dey bet