Oluwadamilola🎀🦄🍃💎
@sheisblank_
Chelsea fan 💙| A barb 🦄🎀| Ronaldo lover| Hair braider | jeweler | Dm for shortlets| Digital marketer
Get your tickets now!!!💯
Get your tickets 🎟️👇 #PuertoBlanco
Abi na the girls wey my papa do dirty don swear say him pinkin no go see love? I just Dey chop breakfast dey go💔
if you engage in body-shaming others [especially if it’s not a clap-back] …i consider you an empty head who has nothing better to think about.
We go forward the message
WhatsApp have come up with new update, if you try to screenshot someone chat, WhatsApp will notify the owner lol 😂 This new FBI update no go favor gossipers 😂
Starting the day with a heartfelt prayer to the Most High, asking for your blessings and watchful guidance over us today. May the plans of our enemies not succeed. 🙏🏼🧘🏼♂️
You scroll through picture-perfect lives on social media, questioning why yours doesn't measure up. The irony is that most of them feel the same way. Social media is not real life, it's a trap. Wake up!
She prepared everything before coming to the show 😂😂😂😂😂 Imisi finish me abeg , which one is contribute for my votes😂 #BBNaija
Same thing I talk ooo 😂😭
Na today una know say twitter toxic 😂 Na when e reach una friends turn una go begin dey drop think pieces😂,
“She’s unproblematic” 😂 nah twitter people go tell you say agenda no get mama but when them drag their clique or fav them go wan give agenda biological mother 😂
I wan shoot shot for @A_kinola02 and this boy comot space 😭💔 this boy broke my heart
If you like be Selena Gomez as long as I no fine for our picture it’s not touching the internet 😂😂
nicki minaj’s back is stiII hurting till this day from carrying 4 men on the same song
What rappers back is this and what song did they carry?
Na me use filter pass Mo ugly gan ni real life 😭😂
Oju gbogbo yin ma gunrege lori TL, person go see unna for real life, unna go be like masquerade, filter ti poju 😂
Omo I miss my babe. I don lose appetite omo. Them bring bowl of meat, I no fit chop am finish. Na 10 I chop out of 13 Omo.
Make I repost your link? You wey sell bad wigs for me, Lai Lai 🙄