GehGeh
@official_Gegeh
financial Guru || Serial Entrepreneur Africa’s most Experienced financial coach 📥[email protected]
You fit no get today make you no still get tomorrow, na why you need to put in the work everyday of your life.. go and work ☝️🏧
Nigerians you people should come ooh, Biggest Birds 🦅 wey Wizkid don trademark, na dey Davido eyes now.. 😂🏧💔
As a guy wey dey try make am for life, try avoid woman for now, and focus on yourself and goals.. No worry you go still pound ToTo later 💯🦾
Make una No panic, this album na Burna Boy best album.. ☝️🏧

Nigerians you people should come ooh, my son want to run mad 😂☝️🏧
Why I bought cow for my community ☝️🏧 youtu.be/UvHySZVje-g?si… via @YouTube
Watch and subscribe.. How to get Girlfriend and avoid loneliness ☝️🏧 youtu.be/ECrqEFx-COk?si… via @YouTube
This song go change 3 people life forever @Emmawizy11 Song title: Alle by Emmawizy
GET READY TO TURN UP 🎉💥 HUSTLE is coming July 25th 🔥 #hustle #newmusic #comingsoon #fyp #trending #viral Cc: @tha_edoboy @official_Gegeh @DanielRegha @BellaShmurda @DONJAZZY
My first Public speech since I return from UK (This is my little contribution to humanity)☝️🏧