San✟φsDR
@ndakpanpee
9th June ☯️ Chelsea 💙⚽ Catholic ✝️⛪
Building🏢 without spending 1KB🧏♂️😎 Which epic is next? Slowly I will have it all Trust the process #eFootball2025 #KONAMI


Omo if I no do anything at all e go be like person no care "I don Dey knack since I no gree drop money 😂😂😂" Make e no be like say I just worst na why I just gats do am No matter how you wan do woman matter wey you no go spend 💰... There's no escaping that reality ooo.
These players have played many games but it only shows 1 game for them. Why? Especially Sane, he's played and scored too
U go come TL wetin you go see na 200odds boom When em bin drop code, you no see oooo Why boom de come when code no bin come... You were de node retweet code, con de retweet♻ boom Stoppppit🤧
#Chelsea development squad coach Filipe Coelho is set to leave his post to become Liam Rosenior’s assistant at RC Strasbourg. [via @TheAthleticFC] nytimes.com/athletic/65182…
B like @udmanny1 on my noti or what? Cuz wtf mf b liking even my likes 😂😂😂
my little brother plays Football today!🏆❤️ he plays for Alampasu Football Academy!! Goodluck on your game Brother 💪🏾❤️