Naijashimadun
@naijashimadunnn
IDI MA JE KO BA JE LA WA
#naijashimadun 馃嚦馃嚞馃嚦馃嚞馃嚦馃嚞馃嚦馃嚞馃嚦馃嚞馃嚦馃嚞馃嚦馃嚞馃嚦馃嚞
So pregnancy done turn to breaking news for Nigeria
At the end of the day na rap music everybody go still retire to
The way mankind day take day age now day very dangerous cus u can be 45 and look 25 , Baba Time way day no too plenty like that o
Omo people way rich way day enjoy no get time remember say u day hungry o Na u no go forget yourself o
I won sponsor one girl and guy date this weekend bills on me Oya tag d girl make sure we see where she accept the date
Even television channels for Nigeria na dem crazy pass this days cus the kind matter way dem day table self e no different from TikTok matter
Who can volunteer himself to go liberate the people way day Facebook abeg very urgent pls .
One day una go still kpai person for this food stuff and transport billing
There is no successful businessman without the backing of the government no worry urself
U go just see one small pikin for this X go just insult u anyhow 馃槀 sometimes e day do me to give dem better slap 馃槨 even for this one way I write dem go still yap me 馃槀
Nigeria musicians go start give away whenever dem won release song the same way politicians day share palliative when election time day done reach 馃槀馃槀馃槀 Last Last Na Audience Be Fool