Olayinka Olaoye
@mrhadio
Founder and CEO @mydniapp ‘Oranyan Boy with a Silicon Valley dreams’
About to kick off my family & friends seed raise for Dni pay. If I were a Nepo baby, this would’ve been wrapped up over a coffee. But nobody sabi my papa, my papa no sabi anybody — so here we go, pitching with vibes and spreadsheets 😅
Looking forward to seeing Brymo live. Don’t be shy—say hi if you see me ✌🏿
I was nicknamed Jenje buns because apparently that’s the phrase I used to beg for buns. I didn’t know it was I they were referring to whenever they mentioned the name for a year until one of my friends said it to my face. Since that day, I stopped begging for anything 🤣 God will…
Your father fit get money make you and your mama still Dey lap Lapo o
Mujeeb Dey use Akara eat moin moin 😁 The were waka so tey we name am Paul walker 😂 Anybody wey talk say make my guy no make am, aye eniyen ma baje ni
I lied in school that my dad is a doctor, one of my friends saw me at elekuro where I was hawking puff puff. Me and the were burst laugh
Nepo baby this, nepo baby that. If to say I be Nepo baby now, I go Dey do all this wahala?
If you like no work hard so your kids won’t need to go through what you went through, Dey romance poverty Dey go Oju e Abo
I randomly remembered Nightbirde today… You could feel she was on her way to something truly special. But death stepped in and changed the direction. One of those “what could’ve been” stories that still stings. RIP Nightbirde #agt #itsok
Parents whose children's school fees are under 100k: If you see a company willing to loan you the school fee, paid directly to the school at the beginning of the term, and have a repayment plan of, let's say, 5,000 a week, will you apply for the loan?
The kind waka wey I don waka today inside Disney land e pass 20k steps. Make we come Dey go o Me I’m tired o