TheMostBannedOnX
@most_baNonhere
Managing Director Of A Self Imagined Problem Solving Brand 001 of the #DeviantsByLoho 🇳🇬 chapter
Sorry babe
every time I get hurt in the skatepark, it’s never from learning tricks but someone bumping into me
😏
Good riddance to you! You were never really interested in that guy and his craft. I'm glad he noticed sooner and did the needful.
How many likes for tix?
1 more sleep! Who’s excited? 🤭
He get one ID wey you play for eko groove wey you play for 5ive drop too Me and rsvp lost that day I know that either by hooks or crooks I go reach this your papa cause my account say otherwise but who misses this type of lineup
1 more sleep! Who’s excited? 🤭
Or better still Ex Ikotite
lol so una plenty wey dey stay Ikotun 😂😂 lmao, Sein street jamz don make una voice out
Ex Tunsite
lol so una plenty wey dey stay Ikotun 😂😂 lmao, Sein street jamz don make una voice out
Dey plizzy
Mora no fit believe her eyes with all this ikotun PR
E no actually go far
Mora no fit believe her eyes with all this ikotun PR
Not really You go enter YANS (iyanu ipaja) from their you go see bus to the TUNS(ikotun)
Make I check😭 is it far from agege?
ActiYiive at the TUNS the day after girlfriend day
LIVE
There joor
August 1th - International Girlfriend’s Day August 2th - Sien Para Para Ikotun Street Jamzzz
SienKira
bro, i just dey shakira to this new ayra starr since morning
Says I got selected BANGER Is that burbur access or burbur go press gate fee again? Cuz I no go like make I fall myself hand as per boys from the MAINS come go chop shenking for venue
yes nau na for everybody but no razz men allowed.
Ones it got satizzle I'm there anytime
STEPS GO CRY clooza.com/events/BBS
Make Mandem fall in?
STEPS GO CRY clooza.com/events/BBS
Same here
n i’m going through stuff i don’t feel no love
No one respects POTENTIAL Only RESULTS earns RESPECT WORK HARDER