Biggest MT🤠❤️
@mandrez122
Life already makes me high so I don't need to smoke💨, Arsenal for life ❤️😁.
I said it and I won it Una too strong for this app. 😒😒 Won’t post my games again🚶🚶🚶
Let me play the next one alone!!! 😒😒😒
Happy birthday to me, my twin brother and my mum 🥳🥳🥳🥹❤️, more wins and more years to come for us 🙏❤️



If someone didn't follow Arsenal and you told him Dowman was our new 80M signing he'd probably believe you. Dowman is him…. @m8arteta HE IS READY please🤲
Isakaba na u dey hot now o🔥 , u just dey pack followers anyhow 😂, make we be mutuals and help me do small shout out make I enter 1k🫡 @olajiire101
Country Dan hard, People just dey wish me happy birthday but no gifts from anybody 😔🙂
Happy Sunday.. Hope you going to church? Name of your church.?
Tag that person u believe can gift you 1500 for lunch let’s go
One girl talk say she loves me and want to be with me, I just dey laugh for outside and cry for inside my body 😭 Me wey no Guide u go just dey fast everyday ni fine girl 😂😂😭
Even chef Dey chop chef 😭😂
Fb for here boss ,my back up account b this